Nigerian talented singer and songwriter, Wizkid drops a brand new song tagged “Kese (Dance)”.
Kese dance official music video and lyrics is now out for fast download and stream on Amebo9ja Media.
Enjoy and share below:
Kese (Dance) Lyrics
dance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu) make it dance (oh, le-le-le, gbedu) let the music e dey play (gbedu) omo, say you go dance (gbedu) chale (starboy), make we dance (gbedu) you go dance (gbedu) you go dancefor the vibe, i’ve been out for days
steady chasing the kpa, i dey concentrate mm, anytime i dey whether night or day, i dey on my j’s (yebo) even on my lane, mm them go dey dance to the gbedu, them go feel irie ’cause anything wey i drop, dem go chop, ajé whether night or day i dey on my j’s, i dey on my j’skese, kese, kese, kese, kese, kese
gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ how many times dem go tell person? dem no dey pay to dey learn lesson sha manya, gbẹ́mi de’bè and it’s a vibe anytime we dey there i no get time, i no get patience spray the money plentydance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu) make it dance (oh, le-le-le, gbedu) let the music e dey play (gbedu) omo, say you go dance (gbedu) chale (starboy), make we dance (gbedu) you go dance (gbedu) you go danceso, tell me what you wanna do tonight?
you no the party no go make sense, if we never dey there, make the party come alive we turn the o2 to o3, má lọ bé si italawa so baby, tell me why you wanna shake body make you do as you like na steady we dey blow the cana blow some trees, make me feel alright i no fit lie, man, i’m wasted and i’m feeling reckless na who buy last get latest that’s why i’m working on patience i no dey joke with my paycheck if dem dey sleep, make dem wake them so we go vibe, we go vibe tonight, k’ama de’bèkese, kese, kese, kese, kese, kese
gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ how many times dem go tell person? dem no dey pay to dey learn lesson sha manya, gbẹ́mi de’bè and it’s a vibe anytime we dey there i no get time, i no get patience spray the money plenty kese, kese, kese, kese, kese, kese gbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹ how many times dem go tell person? dem no dey pay to dey learn lesson sha manya, gbẹ́mi de’bè and it’s a vibe anytime we dey there i no get time, i no get patience spray the money plentydance (gbedu)
chale, make we dance (gbedu) make it dance (oh, le-le-le, gbedu) let the music e dey play (gbedu) omo, say you go dance (gbedu) chale (starboy), make we dance (gbedu) you go dance (gbedu) you go dance